Lagos

New Year Fire Scarra Four Shops for Ikotun, Lagos

todayJanuary 1, 2026 8

Background
share close

By Ebi Oboko

Unto 2026 new year  day  updates, Say Four electronics shops for one building wey nia Transport Company for Ikotun, Lagos, don burn down early mormor for New Year Day.

According to report Everything for di shops, including washing machines, TVs and generators, don destroy.

Di cause of di fire, nobodi know, but people dey suspect say na faulty electric circuit.

And as the time Konfam news package this report, police, fire service and lagos emergency pipo never yan put for di  mata.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app