By Ebi Oboko
First Lady of Nigeria, Senator Oluremi Tinubu, don welcome Nigeria first pikin of the year, baby girl Enekole Zion Adakole, wey born exactly 12:00 midnight for FMC Jabi, Abuja, January first.
The baby mama na 26-year-old first-time mother, Omeyi Patience Adakole, with her husband Celestine Adakole, as Madam First Lady present official birth certificate from National Population Commission give the newborn.
She also celebrate Blessing Oragwu wey born triplets two boys and one girl, after 13 years of marriage, plus another baby boy wey dem still born for the same hospital.
She say as dem take born the children, na so niaja waka sef go dey go wiririwere