By Ebi Oboko
Nor be small tin for Switzerland, say Swiss ski resort Crans-Montana, say nor nor small hell fire burn for dia, kill about 40 people and wunjor more than 100 for bar wey people dey celebrate New Year.
The Fire start for Le Constellation bar around 1:30am, when plenty people dey inside.
Police tuk say, wetin cause the fire, nbodi knw yet, and fire spread very fast.
Swiss officials call am “embrasement generalise,” wey mean fire fit blow strong because gases inside ignite fast.