Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Junior Tchamadeu score first for 34th minute, and Christian Kofane add second goal two minutes after half-time, make Cameroon beat South Africa 2-1 for AFCON last-16.
South Africa try fight back as Evidence Makgopa score late, but e no reach. Cameroon don enter quarter-final, wia dem go face Morocco on Friday.
Morocco sef beat Tanzania 1 kondo for dia round of 16 game just before the Cameroon game.
Written by: News Editor 1
AFCON knockout stage result AFCON result Bafana Bafana eliminated AFCON Cameroon AFCON victory Cameroon knock out South Africa Cameroon vs South Africa
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025