Sports

AFCON 25: Naija Super Eagles, Egypt Do Jim Jim Di Body For AFCON Round 16

todayJanuary 5, 2026 4 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Africa Cup of Nations Morocco 2025 don dey heat up beta style, say four teams don secure quarter-final spots while Round of 16 still dey go on.

Senegal enter first afta dem knack Sudan on Saturday, keep dia unbeaten streak for di tournament alive.

Later dat same day, Mali follow join, shock Tunisia for penalties even though dem dey play with 10 men.

Now Morocco and Cameroon don also confirm, and fans dey ginger as knockout stage dey gather serious plenty moral.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app