obodo oyinbo

Russia Send Bomb Scarra Kyiv, Kpai Two Pipo

todayJanuary 5, 2026 6 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say nor be small tin Russia do with missile and drone for Ukraine early Mor mor on Monday, kpai, kpai two pipo for Kyiv area and wunjor plenty others.

According to local oga dem, say, Air raid sirens dey shout across di country just afta midnight. Ukraine military even try air defence for different areas, ni soften di impact.

For Kyiv, one private hospital catch fire afta dem strike am, State Emergency Service tuk say one person kpai, three others dey wunjor yangayanga for ground.

Pictures show rescuers dey carry people from inside di building wey scarra, and dis dey hapun just before France summit wey European leaders go discuss possible peace plan.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app