Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Manchester United don sack coach Ruben Amorim just 14 months after e come Old Trafford.
Di club confirm am on Monday, as United dey sixth for Premier League table.
For statement wey dem wrapped like moimoi, di club say, though dem dem nor wan bin sack am, but say, na di right time to change manager.
More detail dey come…..
Written by: News Author
Man United coach update Manchester United news Ruben Amorim sacked
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025