Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don do give away with N100 million, four two-bedroom houses for Ajara, and two pick-up vehicles to Lagos Chapter of Nigerian Legion.
Im tuk dis one on Monday during State Executive Council meeting for Lagos House, Ikeja, as part of the launch for 2026 Armed Forces Remembrance Day Emblem.
Di Govo say, him dey do dis to remember fallen heroes wey serve Nigeria and to support veterans and their families.
Im give the money, houses, vehicles, four cows, 500 bags of rice, and other food items to make sure Legion members dey well and dem contributions no go waste.
Written by: News Editor 1
Lagos ex-servicemen welfare Lagos military retirees support Sanwo-Olu humanitarian initiative Sanwo-Olu relief package
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025