National

Atiku No Go Step Down, Drag Tinubu

todayJanuary 7, 2026 15

Background
share close

By: Esther Ayoola

Former Vice Presido Atiku Abubakar don tuk say e no go step down for African Democratic Congress (ADC) presidential race.

E still accuse President Bola Tinubu say dey try put hand for opposition matter.

Atiku, through im media adviser Paul Ibe, call Nigerians make dem no allow All Progressives Congress (APC) scare or weaken opposition.

Dis tuk come as people dey speculate say Atiku dey under pressure to make way for southern candidate to carry ADC flag for upcoming election against Tinubu.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app