Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Unto update for di Super Eagles bonus marra, say, Federal Government don agree to approve money for di Super Eagles match bonus wey concern AFCON 2025.
Minister of State for Finance, Doris Uzoka-Anite, tuk say players go begin see di money for dia bank accounts from today or tomorrow.
Before now, Super Eagles players bin threaten say dem no go travel for dia quarter-final match because allowance wey dem never see.
Nigeria go face Algeria on Saturday for Marrakesh, and dem suppose move from Fez go there today.
Written by: News Editor 1
FG promise Super Eagles bonus NFF Super Eagles bonus Nigeria football bonus news Super Eagles bonus payment update unpaid bonus Super Eagles
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025