Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Algeria captain Riyad Mahrez don talk say e no dey fear Super Eagles attack at all at all, ahead of Nigeria vs Algeria quarter-final for AFCON 2025 dis Saturday.
Di Desert Foxes and Super Eagles go meet again for anoda big rivalry match as dem both enter knockout stage unbeaten.
Nigeria don score 12 goals so far, pass any oda team for di tournament, but Mahrez still maintain say im boys dey ready.
As di match dey near, AFCON 2025 fans dey watch keen-keen to see who go break first for dis heavy clash.
Written by: News Editor 1
Algeria captain Mahrez news Desert Foxes captain Mahrez Mahrez AFCON 2025 interview Nigeria vs Algeria quarter-final Super Eagles vs Algeria preview
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025