By: Esther Ayoola
Prof. Joash Amupitan (SAN), Chairman of INEC, yarn on Friday for Lagos during di 2026 Induction and Strategic Retreat say 2027 General Election go free, fair, transparent and dey run with technology.
Im tuk say commission no go tolerate any misconduct to make sure election clean.
Amupitan explain say INEC dey prepare for how election dey change fast and wan meet expectations of Nigerians.
Di retreat wey hold from January 9 to 10 na part of how dem dey plan and get ready for future elections.