Joash Amupitan

3 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

INEC Set January 16 For 2027 Presidential Election

INEC don confirm say Presidential and National Assembly election go hold January 16, 2027, while Governorship and State Assembly election go follow on February 6. INEC Chairman, Prof. Joash Amupitan, say di Commission dey prepare well to make voting smooth, secure and transparent. He point to di recent Osun election as example of wetin INEC fit achieve, with most polling units opening on time and BVAS working well. INEC also […]

todayAugust 21, 2026 5

INEC

OBODO NAIJA

INEC Prepare Mock Presidential Election To Test System

By: Esther Daniel INEC dey reason to do one mock presidential election and full check of all dia election technology before the 2027 general election. INEC Chairman, Prof. Joash Amupitan, talk dis one on Thursday for Abuja when e receive di British High Commissioner to Nigeria, Dr. Richard Montgomery. According to am, di plan na to test whether systems like BVAS and IReV go work well before di main election, […]

todayJuly 17, 2026 9

Lagos

INEC Chair Swear Say E No Go Be Magomago, Tech Go Run Am

By: Esther Ayoola Prof. Joash Amupitan (SAN), Chairman of INEC, yarn on Friday for Lagos during di 2026 Induction and Strategic Retreat say 2027 General Election go free, fair, transparent and dey run with technology. Im tuk say commission no go tolerate any misconduct to make sure election clean. Amupitan explain say INEC dey prepare for how election dey change fast and wan meet expectations of Nigerians. Di retreat wey […]

todayJanuary 9, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds