Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chairman of Dangote Industries, Aliko Dangote, through im legal representative, don submit corruption petition against former NMDPRA Managing Director, Farouk Ahmed, for EFCC headquarters.
Dangote Group media team tuk dis one on Friday through one statement wey dem give our correspondent.
According to di statement, Dangote take di marra go EFCC for investigation, accusing Ahmed of alleged corruption and financial misconduct.
Di move come afta Dangote earlier petition ICPC over allegation say Ahmed spend about five million dollars on im children school fees for Switzerland, before e later withdraw di petition even as ICPC say dem go continue investigation.
Written by: News Author
Corruption Case Nigeria Dangote EFCC NMDPRA
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025