Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Marine Le Pen, wey be far-right French politician, say go nor appeal court decision wey ban her from public office for five years.
U sabi say, dem find her guilty last year say she embezzle EU money, but she talk say she never do any wrong.
If court hold di ban, she no go fit run for 2027 presidential election.
Jordan Bardella, wey be her party president, put for X say, e go worry democracy if dem stop her, therefore dem wan appeal di ban.
Written by: News Editor 1
France far right legal battle French far right politician legal case French politics court news Le Pen legal challenge France Marine Le Pen court appeal Marine Le Pen faces appeal court Marine Le Pen trial update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025