Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di story dey worwor every day for Iran, say Iran UN ambassador don go put accusation for US Presido, Donald Trump head, dat Trump dey look for Iran trouble dey encourage violence.
U sabi say, Trump for media yarn say di endgame na to win Iran and make dia pipo protest and take control of di govment.
Internet don off for Iran for pass five days as protests continue.
European countries don call dia Iranian ambassadors for di complain, while Russia say foreign people no suppose dey interfere for Iran politics.
Written by: News Editor 1
Iran political interference news Russia foreign policy Middle East Russia Iran diplomatic relations Russia Iran foreign interference Russia statement on Iran crisis
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025