Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Nigerian sprinter Olusoji Fasuba pikin, Annabelle Fasuba, don start her U-17 career for England with full force.
She win di South of England Indoor 60m title for Lee Valley Athletics Centre, London on Saturday.
Di 14-year-old clock 7.51s, just one millisecond short of her club record wey she set for her first race dis season.
She don already break U-17 and U-20 club records with 7.50s when she move up to U-17 last December.
Written by: News Author
Annabelle Fasuba England Athletics Olusoji Fasuba
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025