Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Former UFC middleweight champ Israel Adesanya don dey do jim jim di bodi to return back to Octagon for March 28, wia im go show power against 15th-ranked Joe Pyfer.
According to aproko pipo, Adesanya dey take dis fight very serious, as e dey on three straight losses, while Pyfer dey come with three wins back to back.
Adesanya tuk say, for now, no be to collect belt be di focus, but just to enjoy fight, take risk and entertain fans.
Written by: News Editor 1
Adesanya return March 28 Adesanya vs Joe Pyfer Israel Adesanya comeback Joe Pyfer fight news UFC breaking news
todayJanuary 15, 2026 6 5
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025