Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State Internal Revenue Service, LIRS, don dey drop reminder again, dat make all employers for Lagos ensure say, by January 31, 2026 make dem submit dia tax returns for 2025 financial year.
For statement wey office release, LIRS Chairmo, Dr Ayodele Subair, tuk say, di order, dey under Nigeria Tax Administration Act 2025, and employers must declare all workers’ pay and pay correct tax.
Oga Ayodele warn say any company wey no comply go face penalties under di law, as tax filing no be choice but compulsory.
Written by: News Author
Lagos Employers Lagos Internal Revenue Service LIRS Tax Deadline Tax Returns Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025