Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Norway tennis star Casper Ruud don tuk, say e fit leave di Australian Open anytime if im wife, Maria, go into labour.
Maria dey heavily pregnant with dia first pikin, one baby girl, and Ruud say family come before tennis.
Di 12th seed beat Italy player Mattia Bellucci 6-1, 6-2, 6-4 for first round match for Melbourne on Monday.
Ruud say im, phone dey on every time, and as long as Maria allow am, na di long e go stay for di tournament.
Written by: News Author
Australia Open 2026 Casper Ruud Tennis News
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025