Sports

Manchester United Eye Ndidi Move As Dem Chase Champions League

todayJanuary 21, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Unto football transfer updates, say Manchester United don revive interest for Super Eagles midfielder Wilfred Ndidi, wey now be captain for Besiktas for Turkey.

According to transfer expert on Wednesday, di Red Devils dey find short-term midfielder to strengthen dia squad as dem chase Champions League qualification next season.

Report tuk say United recruitment team don discuss possibility to bring Ndidi on loan.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app