Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Aston Villa don secure dia place for Europa League last 16 afta dem beat Fenerbahce 1-0 for Istanbul on Thursday.
Jadon Sancho score di only goal, while goalkeeper Marco Bizot and defence hold Fenerbahce very strong, stopping dem from equalizing.
Matty Cash even hit di post, but Villa still maintain di win and go finish top eight for dis year competition.
Written by: News Author
Aston Villa Aston Villa vs Fenerbahce Europa League UEFA Europa League
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025