Aston Villa

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Yarn Wetin E Tell Aston Villa Boys Before Dem Hammer Freiburg 3–0

By : Jolayemi Olajide Aston Villa coach Unai Emery don talk wetin e tell im boys before dem use hammer scatter SC Freiburg 3–0 for Europa League final. E talk for post-match interview with TNT Sports say e just tell dem say make dem get serious hunger and show am for pitch well-well. And true-true, dem enter pitch go do di work finish am wella wella.

todayMay 21, 2026 12

Sports

Aston Villa Lash Freiburg 3–0 To Lift Di European Cup

Aston Villa do correct work on Wednesday night as dem lash SC Freiburg 3–0 for di Europa League final to lift di European cup wey dem don long for. As just blow start whistle, Unai Emery boys nor give Freiburg space to breath, as dem use heavy pressing and fast-fast passes pin dem for back. Di first goal come for middle of di first half after Villa use eye follow […]

todayMay 21, 2026 14

Sport Yarns

Aston Villa Wipe Forest 4-0, Enter First European Final In 44 Years

By: Jolayemi Olajide Aston Villa don qualify for dia first European final in 44 years, beating Nottingham Forest 4-0 for dia Europa League semi-final second leg on Thursday. Dem overturn di 1-0 first leg loss as Ollie Watkins score before half-time, while Emiliano Buendia add another one through penalty after di break. Captain John McGinn finish di job with two late goals to seal di win for Villa wey end […]

todayMay 8, 2026 17

Sports

Villa Secure Last 16 Spot For Europa League Afta 1-0 Win Over Fenerbahce

By: Esther Ayoola Aston Villa don secure dia place for Europa League last 16 afta dem beat Fenerbahce 1-0 for Istanbul on Thursday. Jadon Sancho score di only goal, while goalkeeper Marco Bizot and defence hold Fenerbahce very strong, stopping dem from equalizing. Matty Cash even hit di post, but Villa still maintain di win and go finish top eight for dis year competition.

todayJanuary 23, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds