Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Turkish Presido Recep Erdogan don go promise wi oga presido, Bola Ahmed Tinubu, say Türkiye dey ready to support Nigeria fight against all di jaguda boys bad, bad doings for Naija.
Say im ready to joinbodi with Naija military to do training with wi army dem.
Erdogan yarn dis one for joint press conference with President Bola Tinubu during Tinubu official visit to Ankara.
Na baba seyi carry our security wahala go report on Tuesday, discussing how Naija dey battle insecurity.
Written by: News Editor 1
nigeria foreign affairs news tinubu turkiye meeting headlines tinubu turkiye security partnership turkiye nigeria security cooperation
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025