Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Super eagles Striker, Victor Osimhen and im club Galatasaray dey at risk to drop out from UEFA Champions League today, afta collobing just 10 points and sitting 17th for di champions league table.
Galatasaray dey fear say dem fit comot from Europe top competition if dem nor avoid heavy loss.
Dem go play final group match for Manchester City wey sef need win to enter top eight.
Written by: News Editor 1
champions league survival fight galatasaray knockout hopes galatasaray ucl survival match osimhen transfer impact galatasaray osimhen ucl performance
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025