OBODO NAIJA

Employ 200 Judges Enter Court – Presido Tinubu Yarn

todayJanuary 28, 2026 10 5

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Wi oga Presido, Bola Tinubu say, don go send message give wi Senate to  propose 200 more judges for Court of Appeal and Federal High Court.

Tinubu say di plan na to make di judiciary strong wella and reduce di plenty cases for court.

Dis request dey inside two different bills wey dem read for Senate plenary on Tuesday by Senate President, Godswill Akpabio, as lawmakers resume work after Christmas and New Year break.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app