Lagos

Lagos Emergency Share Report Say Na 173 Pipo Kpai From 1,156 Emergency For 2025

todayFebruary 3, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Emergency Management Agency don drop update say na 173 people ni kpai from 1,156 emergencies wey hapun for 2025.

Road crash wey hapun pass 394 cases, followed by tanker and truck wahala of about 249, and fire out break reach 204.

February na di month wey get di most palava with 122 cases, while Alimosho local government top di chart with 180 emergencies.

According to di Agency, dem don dey do jim jim di bodi to handle any emergency wey go show for 2026.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app