LASEMA

6 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Fire Burn 17 Shops for Sabo Market Ikorodu

By: Esther Daniel No fewer than 17 shops don burn as fire catch Sabo Market for Ikorodu, Lagos, around 1:10 early Tuesday morning. LASEMA tok say di fire start from one shop and spread go oda shops, na electrical surge na di likely cause of di fire. Emergency workers quickly quench di fire before e spread go oda parts of di market. Goods like provisions, groceries and foodstuffs burn finish, […]

todayJuly 21, 2026 9

Lagos

LASEMA Yarn Say No Building Collapse For Alakija

Di Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) don officially clear bad air wey dey spread for social media say one building collapse for Alakija area. LASEMA Permanent Secretary, Dr. Olufemi Oke-Osanyintolu, konfamate dis for statement on Thursday say di report na lie and e dey mislead di public. Officials wey dem send to check di area after di news show face no find any evidence of any building collapse for […]

todayJuly 2, 2026 6

Lagos

LASEMA Report Two Fire Incidents For Lagos After Electrical Surge

Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) don share ogbonge update say na two separate fire gbege na im hapun for Lagos on Sunday, an all na electric na cause am. LASEMA tuk tuk oga, Afolabi Olawale,  na im dey konfamate dis mata as tori pipo bin dey touch light im frequency for dia office Lagos. Say di first fire hapun for FESTAC Town Phase 2 when one conduit wire spark […]

todayApril 6, 2026 22

Lagos

LASEMA Konfamate Say One Person Kpai For Tanker Askident

Lagos State Emergency Management Agency don konfamate say one person don die for gas tanker and tipper truck explosion wey happen for Lekki-Epe Expressway on Saturday. Dis update come after Margaret Adeseye wey be Controller General of Lagos State Fire and Rescue Service tok say property worth thousands of naira don spoil, while two people burn beyond recognition for di askident. For statement, Permanent Secretary of LASEMA, Olufemi Oke-Osanyintolu, say […]

todayMarch 21, 2026 19

Lagos

Lagos Emergency Share Report Say Na 173 Pipo Kpai From 1,156 Emergency For 2025

By: Esther Ayoola Lagos State Emergency Management Agency don drop update say na 173 people ni kpai from 1,156 emergencies wey hapun for 2025. Road crash wey hapun pass 394 cases, followed by tanker and truck wahala of about 249, and fire out break reach 204. February na di month wey get di most palava with 122 cases, while Alimosho local government top di chart with 180 emergencies. According to […]

todayFebruary 3, 2026 18

Lagos

Four People Don Die, Dem Rescue Six From Lagos Building Wey Collapse

Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) don confirm say dem rescue six people but four people die after one three-storey building collapse. Di building dey for No. 325, Bornu Street, Ebute Meta, Lagos State. For di place wey the gbege happen, LASEMA Director of Operations, Mr Olatunde Akinsanya, tell newsmen say dem receive distress call for 6:00 p.m. on Friday and dem quick send team go the scene. “To manage […]

todaySeptember 16, 2025 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds