National

President Tinubu Say No Go Turn Back For Agbedo Mata

todayFebruary 4, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi oga Presido Bola Tinubu tuk say Naija reform programme no go stop, say im gornment no go turn  dia back on di economic changes even though say hunger dey.

Tinubu yarn dis one on Tuesday for Abuja when e receive World Bank delegation for State House, with Vice-President Kashim Shettima and Anna Bjerde leading di team.

Baba Seyi,  say agriculture na di way to go oh, as Nigeria get plenty land wey fit grow food and young mehn wey get power.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app