Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
China on Thursday don tuk say e no go join nuclear talks for now afta di US–Russia New Start treaty expire, wey don raise fear of global arms race.
Campaign pipo warn say di treaty expiry wey stop limit on number of nuclear warheads fit push China to increase im own nuclear weapons.
United States don insist say any new nuclear agreement must include China, but all international effort to convince Beijing never work so far.
China foreign ministry spokesman, Lin Jian, talk say China nuclear power no be same level with US and Russia, and di country no go take part for nuclear disarmament talks at dis stage.
Written by: News Editor 1
beijing nuclear policy china nuclear talks china rejects talks global arms race international security nuclear disarmament us russia nuclear treaty
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025