Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Atalanta coach Raffaele Palladino don reveal say na Ademola Lookman ask make e comot di club go Atletico Madrid.
Lookman complete permanent transfer to Diego Simeone side on di last day of winter transfer window.
Atalanta collect €40 million as transfer fee for di Super eagles striker.
Palladino talk say Lookman receive di offer towards di end of transfer session, say e want new environment, so di club gree to make am happy.
Written by: News Editor 1
ademola lookman transfer atalanta transfer news atletico madrid signings football transfer update lookman atletico madrid lookman permanent move nigeria international player serie a transfers
todayFebruary 4, 2026 8 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025