Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Lagos State Gornment don seal Ladipo Spare Parts Market for Mushin on Sunday.
Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, ni dey yanyanpu dis mata give tori pipo, say dem take action based on say, traders dey throway thick dirty wey dey smell for road anyhow.
E also complain say, illegal street trading dey hapun for inside and around di market.
Wahab tuk say, gornment don warn traders many times before, but dem no listen, so dem gat seal di market.
Written by: News Author
Ladipo Spare Parts Market Lagos business news Lagos market closure Lagos state
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025