Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Super Eagles coach, Éric Chelle, don tok for di first time about wahala wey happen between Victor Osimhen and Ademola Lookman for 2025 AFCON.
Di fight hapun during Nigeria Round of 16 match wey dem play against Mozambique.
Chelle tuk for interview say, for di pitch, Victor tell Lookman say, Make im stop to dey play in front of goal, say na di gbege wey hapun be dat.
Di Coachie say, Dem don settle di mata, and nor be big wahala.
Written by: News Author
Ademola Lookman AFCON 2025 NIGERIA FOOTBALL NEWS Victor Osimhen AFCON 2025
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025