By: Esther Ayoola
Wi National Sports Commission (NSC) officially don inaugurate 28-member Local Organising Committee (LOC) for di second African Schools Games wey go shelle, for 2027.
NSC Chairman, Mallam Shehu Dikko, tuk dis tuk on Tuesday, say, dem dey give di LOC Â work to deliver successful Games.
According to Dikko, planning, coordination, transparency and teamwork go make di Games safe and memorable for all young athletes.
Also on Tuesday, NSC Director General, Bukola Olopade, tuk say di Abuja 2027 Games go follow di beta plan wey go boost sports production for di obodo Nigeria.