Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Manchester United wait for five wins a row continue afta playing 1–1 draw with West Ham for London Stadium on Tuesday night.
West Ham take di lead for second half as Tomáš Souček score for 50th minute.
United nor gree for anybody, fightback beta style as Benjamin Sesko score equaliser for injury time, 90+6 minute.
Di Result mean say, United four straight wins under interim coachie Michael Carrick, don end, but dem still dey unbeaten.
Written by: News Author
Man United vs West Ham Manchester United news Premier League 2026 Sesko goal
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025