Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di labour Parti presidential candidate for di 2023 elections, Peter Obi, don put wait, dey call on Nigerians like dis, to hellep join hand to rescue di country from many years of bad governance.
Di former Anambra State govo, tuk dis tuk for Uyo during di OBIDIENT Conference as dem declare African Democratic Congress, say, na “Operation Rescue Nigeria”.
Obi beg say, make everybody forget dia differences and unite to change di country for di 2027 presidential election.
Written by: Ridwan Agbomeji
Nigeria national development Nigerian unity call PETER OBI Peter Obi speech
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026