Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Federal Gornment don sign Memorandum of Understanding (MoU) with ogbonge Medipool to make local drug manufacturing for Naija grow.
Oga coordinating minister of Health, Professor, Ali Pate don describe dis partnership correct access to ogbonge medicine, reducing importation of medicine.
Pate say e go also support beta healthcare and boost production of important local drugs.
Written by: News Author
Federal Government Nigeria Local medicine production Nigeria Medipool Nigeria Pharmaceutical industry Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026