Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chairmo of National Sports Commission, Shehu Dikko, on Thursday don go visit oga Presido Bola Tinubu for Presidential Villa for Abuja to clear am how sport perform for 2025 and plan for 2026.
Afta di meeting, Dikko tell State House tori pipo say di visit na normal routine, because na direct to di President, di commission dey report.
According to am, baba seyi promise to continue supporting and creating strong sports economy for Naija.
Written by: News Author
BOLA AHMED TINUBU Nigeria President Nigerian Sports Commission Sports Development Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026