By: Esther Ayoola
Kamaru Usman don make am clear say e go only retire only afta e win both welterweight and middleweight UFC titles.
Aproko pipo bin tuk say Kamaru don near retirement afta e loss to Leon Edwards and Khamzat Chimaev, but Usman shock everybody afta beating Joaquin Buckley.
U sabi say, Na im dey chase senior fighters like Conor McGregor and Amanda Nunes untop di wining of belts.
Say, im first mission na to collect back im welterweight belt wey e hold for more than three years, den move on to di next.