Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Kaduna State Police Commissioner, Rabiu Muhammad, don share report card say dem do commando neutralise plenty suspected bandits for Kajuru, Tafa, Igabi, and Kauru Local Government Areas during dia February 2026 operation.
Im dey yarn dis one for force headquarters, say na based on intelligence-doings, dem take locate di bandits’ camps and criminal hideouts.
Mohammed say nor be small gun battle dem do with di jaguda boys, dem catch some, some kpai and others run away with wunjury.
Written by: News Author
Anti-bandit operation Nigeria Kaduna bandit crackdown Kaduna State NIGERIA POLICE FORCE
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026