Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Super eagles striker Ademola Lookman shine wetin nor good as e come from bench hellep Atletico Madrid win Club Brugge 4-1.
Alexander Sorloth ni lead di attack, score three correct goals wey make Atletico qualify for di UCL Round of 16.
Di match start shakily as Brugge player, Hugo Vetlesen, nearly score, but David Hancko block am.
As Atletico settle down, Na so, Jan Oblak pass long ball, Sorloth run to di ball, shoot, and Simon Mignolet no see black, na 4 -1 di game end.
Written by: News Author
Alexander Sorloth hat-trick Atletico Madrid vs Club Brugge UCL match report UEFA CHAMPIONS LEAGUE
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026