Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Vice President, Senator Kashim Shettima, don throw mouth say Federal Gornment go join hand with Kano State Gornment and other agencies to stop fire disaster for markets.
Shettima give dis assurance for Abuja when leaders of Association of Kano Business Community, led by Presido Alhaji Sabiu Bako, visit am for Presidential Villa to thank am for di support.
Oga vice presdo explain dat Federal Ministry of Humanitarian Affairs don complete all di necessary papers to release di N5 billion for Kano traders as di relief for di kano market fire askident.
Written by: Ridwan Agbomeji
FG Kano market fire compensation Kano central market fire updates Kano market fire news Nigeria Nigeria disaster relief fund
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026