Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Emergency Management Agency, (LASEMA), don rescue six pipo afta one building collapse for House 29, Oriwu Street.
Di workers wey dey di site na labourers, and di building collapse happen around 4 pm, cause still dey under investigation.
Untop yarnings with tori pipo, Lagos State Police tuk, tuk, Benjamin Hudenyin, konfamate say na two pipo don kpai and dem recue 14 and carry dem go Lagos Island General Hospital for treatment.
Written by: Ridwan Agbomeji
3-storey building collapse Lagos Lagos building collapse news two dead fourteen injured Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026