Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu say gornment nor go look anybody face, dat dem go continue to create environment wey go allow Nigerian girls learn wella and women prosper.
Baba Seyi dey yarn dis one for di celebration of International Women’s Day 2026 for X handle.
Tinubu say, gornment go support programmes wey go give women more opportunities to shine for both obodo Naija and obodo abroad.
Written by: News Author
Bola Tinubu education for girls Nigeria Girl child education Nigeria Nigerian president initiative
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026