Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Rivers United don continue dia moral fight to win dia second Naija Premier League title beating Bendel Insurance 3-1 for Adokiye Amiesimaka Stadium for Port Harcourt on Sunday.
No goal for first half sha, but Chijioke na im head in a coner kick, putting Rivers ahead for 53rd minute.
Douglas sti deliver assist for 81st minute, set up Wisdom Samuel making it two.
Bendel Insurance score one back for 89th minute, but Samson Obi get oda plans, seal di game 3-1 for Rivers United.
Written by: News Author
Bendel Insurance F.C. Nigeria Professional Football League NPFL match result Rivers United F.C.
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026