By: Esther Ayoola
Paris Saint-Germain manager, Luis Enrique, throw lamentation say im team PSG dey struggle wetin nor good dis season.
Dem lose 3-1 for house against Monaco and Enrique say, dem too dey make plenty mistakes.
E say dem need find confidence quick oh, before Champions League match wey dem get against Chelsea, make Chelsea nor go use dia eyes see shege.