Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Pope Leo di fourteen XIV say, worry dey wound am wetin nor good, as di war for Iran dey spread enter oda countries for di Middle East.
E tuk say di fight wey don reach nine days since US and Israel attack Iran dey bring hate to di region.
Oga Pope dey beg authorities, make dem stop di fight quick and start tuk for peace.
Written by: News Author
Holy See IRAN Pope Leo XIV Vatican peace appeal
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026