Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Prof Ali Pate, on Thursday for Abuja say di Global Vaccine Alliance and UNICEF don officially hand over Primary Health Cares Solarisation Project give wi Federal Gornment.
According to am, di project wey di National Primary Health Care Development Agency organise say na to put solar light for 371 primary health centres across 17 states to hellep clinics.
Pate explain say, dem do am to improve vaccine storage, make healthcare services beta, and hellep pipo for off-grid communities get beta access to treatment.
Written by: News Author
Federal Government Nigeria Gavi Nigeria initiative Nigeria solar lights donation UNICEF Nigeria project
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026