Sports

D’Tigress Finally Collect Dia Rewards Afta Afrobasket 2025 Win

todayMarch 17, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Naija gornment don finally give D’Tigress wetin dem promise afta dem win FIBA Women’s AfroBasket 2025 for Côte d’Ivoire.

Dem don collect dia national honour certificate and housing documents as reward.

Di presentation hapun for Lyon, France, as dem dey play FIBA Women’s World Cup Qualifiers.

Say Each player also carry $100,000 plus flat and the Order of di Niger (OON) wey Presido, Bola Tinubu promise since August 4, 2025.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app