Sports

Heavyweight Champ Hrgovic Yab Anthony Joshua

todayOctober 23, 2026 7

Background
share close

IBF heavyweight champion Filip Hrgovic don tell Anthony Joshua make he hang boxing glove, say de British-Nigerian boxer don finish and dat make hin stop boxing kpatakpata.

Hrgovic tok dis one for Ariel Helwani Show as Joshua dey prepare for hin massive clash against fellow Briton Tyson Fury for Cardiff on Friday, December 11.

De Croatian boxer tok say Joshua dey only take de fight because of di money wey dem dey offer am, no be say he still get de fire to fight.

Dis advice dey come after Joshua lose to Daniel Dubois for 2024, before he come back last December go knockout YouTuber Jake Paul inside he first fight under Team Usyk.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds